TGViewer
I like English! I like English! @i_like_eng · 2.03K subscribers
Post #1349 1.47K
Ameno amapiano TikTok remixGoya Menor, Nektunez
[Intro]
Hey ha!
Oya meno (Ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes (How the thing goes)

[Chorus]
Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
Ha! You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Ha Hey!
Shebi you see how the thing goes (How the thing goes)
Oya tell a man who blend you
and who? and who?

[Verse 1]
Okay, okay ha!
This one no be zobo no be can juice
Go school e go school, you go dey pen tools
And na the parameter set you wan dey form too see
Even your papa no fit save you
For all the calamity wen him pikin don do
Mehn, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you pay omo e don puff
Oh boy e don puff (Ha, Hey!)
Come on lets go

Полный текст песни ищите в комментах, если кому зашло 😁

@i_like_eng #music

Извините, не могла пропустить такой тренд 🤪
Всех с субботним вечером!

It's Saturday night!
  • 👍 5
  • 👎 1
  • 🤩 1
More from @i_like_eng
  1. Jan 16, 2025[Verse 1: Mike Shinoda] Your blades are sharpened with precision Flashing your favorite po…
  2. Apr 7, 2024I got that good stuff that you want Let me be your pusher, pusher, pusher, ey I got that g…
  3. Mar 15, 2024[Verse 1] Shadows in the street parading There's no escaping Hanging heads and blood for p…
  4. Oct 19, 2023#i_like_eng #memes
  5. Oct 19, 2023#i_like_eng #memes
  6. Oct 15, 2023Cut my life into pieces This is my last resort Suffocation! No breathing! Don't give a fuc…
Threads Profile ViewerView any public Threads profile without an account.Open ThreadLook →Writing with AI? Make it sound human.Metric37 rewrites AI drafts so they read naturally. Free AI detector, 1,500 words free.Try Metric37 →